
whine - raymanijm lyrics
verse 1
say the girlie dem better whine
say the girlie dem ease my stress now i’m feeling like a better man
i get e many many ladies wey dey waste their time
i get the one’s wey dey follow me plan now i’m feeling like a megamind
chorus
whine for me
move for me
ohema no go go funny
this thing wey you carry for back
make me want to spend money
whine for me
i go spray money
so many things i can do for you
this thing wey you carry for back
say e making me craze so me tella say
hook: whine for the ej’s
don worry ’bout the money i’m rich
shawty wanna get what she need
said she wanna put her hands on me
i tella stay far from me
i broke up with your friend last week
she wanna put her hands on me
said she never seen a guy like me
verse 2
say when i pull up in my benz all the girls call me benzema
they see me from the balcony
n,i i got a little energy
n,i u got a little melody in my head
so many things i dey reason
so sister anita don’t come with your billing
with your billing for this season ah ah
repeat…
Random Song Lyrics :
- (i like it when you) smile - harry connick, jr. lyrics
- ghost - parekh & singh lyrics
- caso do bacalau - thiago frança lyrics
- i.d.k - zanto & duki lyrics
- ta meilleure amie - ornella tempesta lyrics
- миллион (million) - skillvr lyrics
- extra - rich the kid lyrics
- we gonna blow - soulscene lyrics
- ghosts - time in malta lyrics
- sister good game's testimony - jeezy lyrics