lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

oxygen - rediboi lyrics

Loading...

* and it’s a rediboi production
* oxygen oxygen oxy

* my girly original
* she no be photocopy

* she gat the body of a goddess
* and her coke bottle shape

* everything so flawless.
* flawless flawless

* her coke bottle shape is flawless
* flawless flawless

* girl your coke bottle shape is flawless

* oxygen
* girl you dey gimme life ooh oh
* girl you dey give me

* oxygen
* girl you dey make me feel like ah human

* i love you oh my woman
* girl you dey gimme life oh ohhhhh
* girl you dey give me
* oxygen

* girl you dey make me feel like ah human

* i love you oh my woman
* whenever o forever o

* girl you dey give me
* oxygen

* girl you dey make me feel like ah human

* i love you oh my
* forever whenever o

* girl you dey give me
* oxygen

* girl you dey make me feel like ah human
* i love you oh my woman

* never seen a love like this
* oh baby you’re my broken pieces

* and if you try leave my life you go turn this pieces to another pieces
* and every likkle pieces
* go dey love another noda pieces
* i don’t want to love another again
* girl na you be my final fishing

* oxygen
* girl you dey gimme life ooh oh
* girl you dey give me

* oxygen
* girl you dey make me feel like ah human

* i love you oh my woman
* girl you dey gimme life oh ohhhhh
* girl you dey give me

* oxygen
* girl you dey make me feel like ah human

* i love you oh my woman
* whenever o forever o

* girl you dey give me
* oxygen

* girl you dey make me feel like ah human
* i love you oh my
* forever whenever o
* girl you dey give me
* oxygen

* girl you dey make me feel like ah human
* mi love you oh my woman

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...