
why - rehmahz & a mose lyrics
[intro: rehmahz]
uhm yeah
uhm na
e yeah e yeah eh
nah na na na
i no know why you pick me
n0bi say i been too lit
if na first i no reach
omoh love elevate me
[verse 1: rehmahz]
your kind of loving
e dey give me goose bumps
e no get lapses
e no get lapses
i still dey practice
everything wey you talk
you dey give me tactics
e dey be like magic
[pre*chorus: rehmahz]
i don’t know why you pick me for real
see last night you comforty me
i don’t know wetin i go give
to pay back all of your deeds
[chorus: rehmahz]
i don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
n0bi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
if na first i no reach
omoh love еlevate me
i don’t know why you pick mе for real (i no know why you pick me)
n0bi say i been too lit (i don’t know wetin i go give)
if na first i no reach
omoh love elevate me
[verse 1: a mose]
my type of loving oh
it’s unconditional
it’s so intentional
i cannot hold it back without giving it to you
you are the apple of my eyes oh
i tattoo your name for my palm oh
i know my thoughts of you are so good to bring you an expected end oh
i know why i picked you for real
even last night i come dey with you oh
this moment i still dey with you
so no matter wetin you do i love you
i know why i picked you for real
even last night i come dey with you oh
this moment i still dey with you oh
cus i love you
[pre*chorus: rehmahz]
i don’t know why you pick me for real
see last night you comforty me
i don’t know wetin i go give
to pay back all of your deads
i don’t know why you pick me for real
see last night you comforty me
i don’t know wetin i go give
to pay back all of your deads
[chorus: rehmahz]
i don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
n0bi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
if na first i no reach
omoh love elevate me
i don’t know why you pick me for real (i no know why you pick me)
n0bi say i been too lit (i don’t know wetin i go give )
if na first i no reach
omoh love elevate me
Random Song Lyrics :
- шрекаут (shrekout) - визаж (visagе) lyrics
- bueno que te pase - jon z lyrics
- melancholy garden: silence - junshi lyrics
- mon bail - landrydxtr lyrics
- 華麗な生活 (karei na seikatsu) - the rampage from exile tribe lyrics
- 【alien stage】 black sorrow - english cover - bumblingbeebo (animator) lyrics
- spleen - louis vierne lyrics
- galvā vējš - olas lyrics
- i did not know - faderhead lyrics
- alles okay - verifiziert lyrics