
charm (mixed) - rema lyrics
[intro]
the dj all the djs want to be
it’s the one and only
it’s the one and only (number one)
it’s dj*dj*dj neptune
london (dj neptune)
another banger
[chorus]
come here, wetin dey worry you?
bring body make i rock am, yeah, yeah
i know you senior me
i get money pass your papa
wetin you want wey i no fit do for you?
why you wan dey buga wọn?
shey you be kizz daniel ni?
you better drop your body armor
[post*chorus]
soco, ah
sofry with this body
make we run am on a lowkey
baby, you know me
e get as you go move wey i no go ‘gree
come make i drive your mhm
come make i drive this your jalopy
baby, allow me
tip you off with alawi
[refrain]
see body, oh (see body, see body, oh)
egba mi, oh (egba mi, egba mi, oh)
e dey burst my bololo
e dey burst my bololo (e dey burst my bololo)
please help me, oh
me i don jam
Random Song Lyrics :
- 80's (total remix) - l pro (pl) lyrics
- спутник 3(satellite 3) - 99.groot lyrics
- soprano - marko glass lyrics
- 100 ans - tessa b. lyrics
- life goes on - the szuters lyrics
- northcapone (interlude) - chetta lyrics
- mourn - lysistrata lyrics
- meilleurs - slimka lyrics
- quién es aquel - verbo y vida lyrics
- anarchy - lil sprite lyrics