
why? - reminisce lyrics
[intro]
oja oja oja daddy
oja daddy, alaga ibile
oh oh
oxlade
[hook: oxlade]
if i give you love and i no get money (shey you no go run away)
and if i first carry you ka lo j’aye foreign (shey you no go lo malaysia)
omo me i don tire for this thing called love (shey you no go run away)
shey you no go run away o (away o)
[chorus: oxlade]
’cause omoge me i don try (i don try try try)
i wonder would you be mine (would you be my bride)
oh baby i don try (i don try try try)
lot of my friends dey ask me why
say na you i choose o why, why why why
[verse 1: reminisce]
i’ll give you so much loving, wa so pe o ti to
na you dey make my heart dey go kpokpodikpo
colour love sun mo red bi zobo, no be pito
my head correct, i sabi i no dey repeat o
shey you no go run go malay, don’t run away
ife ti mo ni si e ko se farawe
many many blessings wey go soon come my way
we can take some time off then we go far away
[pre*hook: reminisce]
ma nawo le e lori, i’ll spend the bundle
to ba di nighttime a wa ja kung*fu
mo ma caress and rub e enough
ma wa gbe baba*dudu jade djim hunsoo
[hook: oxlade]
if i give you love and i no get money (shey you no go run away)
and if i first carry you ka lo j’aye foreign (shey you no go lo malaysia)
omo me i don tire for this thing called love (shey you no go run away)
shey you no go run away o (away o)
[chorus: oxlade]
’cause omoge me i don try (i don try try try)
i wonder would you be mine (would you be my bride)
oh baby i don try (i don try try try)
lot of my friends dey ask me why
say na you i choose o why, why why why
[verse 2: reminisce]
hehe, gbo na
o je tele road safety ko le mona
’cause to talk the truth, you bad for real omo
oro di tupac me and my girlfriend lomo
i would love to love to love you
but we no go comot ijoba n se curfew
oya facetime me, tell me what you up to
ki n wa farabale gbo e, mo n sip from bottle
[pre*hook: reminisce]
ma nawo le e lori, i’ll spend the bundle
to ba di nighttime a wa ja kung*fu
mo ma caress and rub e enough
ma wa gbe baba*dudu jade djim hunsoo
[hook: oxlade]
if i give you love and i no get money (shey you no go run away)
and if i first carry you ka lo j’aye foreign (shey you no go lo malaysia)
omo me i don tire for this thing called love (shey you no go run away)
shey you no go run away o (away o)
[outro]
’cause omoge me i don try (i don try try try)
ki lo fe sele, ki lo fe happen?
ki lo fe sele?
Random Song Lyrics :
- ferrari - ceos lyrics
- the race (remix) - ybn nahmir lyrics
- don't nobody bring me no bad news - mary j. blige lyrics
- red - lucy daydream lyrics
- california über alles - the delgados lyrics
- on the run - greg holden lyrics
- como si fuera la última vez - zetazen lyrics
- lovesick lullaby - guardin lyrics
- superman/sidekick - michael friedman lyrics
- chalk season - 6tusk lyrics