
alubarika - remmique lyrics
ohhhh oh my n*gga
n0body dey anywhere to come save you
pray for alubarika
e bami ranse sawon temi towa ni mushin
straight down to bariga
all these small setbacks wey u dey face my g
god go make you bigger
god go make you bigger
if e never sup e dey cause heartache
i dey pay my dues na because i take
fighting my demon like a karate
cos very soon momo pe ola a de
hippy yayo hippy yaya yo
make i fit chop mommy lo yawo
ki emi ma ku ki emi ma daran
make i stack muller like agbawo
ewobi tabade
omo olope si ma di somebody
carry body no dey do dobode
make i enter make dem know say baba de
awa de
hallelujah meje fun baba eh
sky daddy come gbemi trabaye
i go make am i no go shalaye
no put yourself for anybody shoe
e no fit size you
follow your light
na your spirit go fit guide you
if you no guide n0body go fit guide you
dem go use you dem go monetize you
rolls royce drop tail no cost
na me no get shishi
dnd shoripe mo busy
i go soon disturb you for your tv
pelu baba bolu gba igbo lowo wizzy
ewo ibi taba de
omo ope si ma di somebody
carry body no dey do dobode
make i enter make dem know say baba de
awa de
hallelujah meje fun baba eh
sky daddy come gbemi trabaye
i go make am i no go shalaye
hippy yayo hippy yaya yo
make i stack muller like agbawo
ki emi ma ku ki emi ma daran
make i fit chop mommy lo yawo
Random Song Lyrics :
- lucille - t rantz lyrics
- lost my love - peter green lyrics
- two fingers - dan caplen lyrics
- struttin' in the stix - smo lyrics
- motherless child - john scofield lyrics
- grace makes a cameo appearance - the heartland (band) lyrics
- between me & you - flame (sa) lyrics
- kiss the girl - burning spear lyrics
- cookin - gkai lyrics
- 10/31/17 - xenith lyrics