money rain - rocky gold lyrics
enemies jí sọ̀rọ̀
me no get time for their solo
’cause this life nah yolo
jẹ́ cana smoke away sorrows
no no no be colo
jẹ́ ká high on liquor
no dey do like bollo
make your money plenty bulks
i wanna make money rain every season
my bro no sọ̀rọ̀
ama make owó
you can see me self need owó
don’t call me ọmọ ọ̀rọ̀
you can call me ọmọ owó o
i wanna make money rain every season
my bro no sọ̀rọ̀
ama make owó
you can see me self need owó
don’t call me ọmọ ọ̀rọ̀
you can call me ọmọ owó o
nah the same girl from trenches
no time for hating
i won make money
cuz i dеy para o
mo ń gbona, mo ń para
bi barrack obama
i go get fame
won ma yà mi ní photo
moma rale, moma ra motor
lo jе gbadun, ni ontario
ko ju ti ọta mi
won wa won rimu
wonle, won bati
nah jah dey fight my battle
emi lo mo yen, to ti belittle
to the music industry
me i don embattle
to the success me i dey ungentle
see as dem dey unsettle
iṣẹ́ ọlọ́run ni awon werey fe tu
ẹ ti be ju
i wanna make money rain every season
my bro no sọ̀rọ̀
ama make owó
you can see me self need owó
don’t call me ọmọ ọ̀rọ̀
you can call me ọmọ owó o
i wanna make money rain every season
my bro no sọ̀rọ̀
ama make owó
you can see me self need owó
don’t call me ọmọ ọ̀rọ̀
you can call me ọmọ owó o
Random Song Lyrics :
- новая школа (new school) - дима бамберг (dima bamberg) lyrics
- day by day - happytree lyrics
- sirens - glints lyrics
- var det med dej? - agnetha fältskog lyrics
- talking about me - young diamond lyrics
- oh gawd - c-dric & bankroll barbie lyrics
- timeless (plastic funk mix) - queensberry lyrics
- demain matin - l'antidote lafamille lyrics
- wuensche, sehnsucht und wille - frei.wild lyrics
- ready, set, go! - sovereign grace music lyrics