freeze - rubix thahumancube lyrics
intro
all the kele wey i sabi for jtown dey don dey run go abj
hmm. waskolo wiska mmhmm, pass me the jinja mmm
no be lie no fugazi, hasta la vista!
hook
freeze! bend low
dont move till i say so
say cheese back it up slow
my tomato tomato
baby freeze! bend low
dont move till i say so
say cheese back it up slow
my tomato tomato
verse 1
dey dey find me, you can find me
up in vi*p, money smiling
with some fine b’s, as a prime g
and they like trees, no dey whine me
oya dorime the don julio
when we pull up baby come pr*nto
all eyes when i ball in gemini
we go play go moscow from tokyo
money dеy fly baby do your dance
be my girl i go be your mans
mu kasе kudaden a take
mu kase mu kase mu kase mu kase haba
abuja big boy when it come to raba
been around the world i dey waka, london
qatar, no be palava rubix no get time for the wahala, money funny
ha ha ha ha ha ha
hook
freeze! bend low
dont move till i say so
say cheese back it up slow
my tomato tomato
baby freeze! bend low
dont move till i say so
say cheese back it up slow
my tomato tomato
verse 2
uhn! my tomato tomato
dont be shy baby come close
bounce for me when you hear the sound
omo tonight i wan feel your vibe. oya
gimme the grove, show me your move
you be like plantain sweet what a mood baby
you wanna eat make i, give you the cheat code
up down left right na the meat stroke
make we dey go, make we dey go
na remaining only small we go soon blow
baddest on the beat, and the flow mean
see you get the meat, i like protein
how many bottles can a dude pop?
rub (rubix) got the tools cue the mood when the tune drop
4real bae. you know i do this
and thats lights, camera, rubix
outro
all the kele wey i sabi for jtown dey don dey run go abj
freeze!
Random Song Lyrics :
- tjekliste - michael fynne lyrics
- elle m'a quitté (remix) - hyacinthe & l.o.a.s lyrics
- youssa bitch - raz (travesty) lyrics
- in a rush - vylet lyrics
- tuit tuit - rokia traoré lyrics
- macaroon vs mila ~ rap battle! - white unicorn - summersenpai o3o lyrics
- time to move on - michigan rattlers lyrics
- dreams - will decaff lyrics
- green like looking good - ache:emelie lyrics
- neon redbone - kleenex girl wonder lyrics