
all about you - runtown lyrics
[verse 1]
if i call you baby
no go dey worry about who dey call me baby, baby
cause if i call you my baby
omo only on you i’m concentrating
[chorus]
i don’t know what to do
darling what do i do?
when it’s all about you
darling what do i do?
say, i don’t know what to do
darling what do i do?
when it’s all about you
tell me what do i do?
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
[bridge]
see i’ve been waiting all night
all night is a very long time
you come dey tell me bye bye
how i wan take survive
see i’ve been waiting all night
all night is a very long time
you come dey tell me bye bye
how i wan take survive
[verse 2]
p*ssy power no go k!lli man pikin
no fit understand this kind feeling
when you no dey look other woman
i swear i no dey look another woman
anybody wey go try come between
sixteen, run a man missing
baby you all i’m wishing
[chorus]
i don’t know what to do
darling what do i do?
when it’s all about you
darling what do i do?
say, i don’t know what to do
darling what do i do?
when it’s all about you
tell me what do i do?
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
woah woah woah woah
yeah yeah yeah yeah
[bridge]
see i’ve been waiting all night
all night is a very long time
you come dey tell me bye bye
how i wan take survive
see i’ve been waiting all night
all night is a very long time
you come dey tell me bye bye
how i wan take survive
Random Song Lyrics :
- why can't we? - duchess (uk) lyrics
- westberlin untergrund - bushido lyrics
- malagueña salerosa - chitãozinho & xororó lyrics
- des ronds dans l'eau - nicole croisille lyrics
- 27ème heure - suite faunesque - hubert-félix thiéfaine lyrics
- i've seen dominoes - adam again lyrics
- las minas de moria - saurom lamderth lyrics
- no love - kingprod lyrics
- nobody - the reunion show lyrics
- hanal weech - lila downs lyrics