g.wagon - rybeena lyrics
clear road for my baby ooh
(biko puonu zo)
obianuju nwa baby mo
baby baby mo
na one thing make you be brainy
na another thing make you fine (make you fine)
mention anything wey you want baby i no go
do the math
osondi owendi my darling from heaven we be
to match
we be like suit & tie ohh
nothing do us apart
say my baby hmmm asa hmmm
i wan make you match g wagon (zoom)
make we flex on their grandfather
oko omidan wa ti gbo
you know say money na water
mi o loro pupo lati so
my baby hmm asa hmm
i wan make you match g wagon (zoom)
clear road for my baby oo
obianuju nwa baby mo
i go carry your matter like ngbo ngbo o
mark my territory no one near my zone
baby na 10 over 10 you k!ll am
if you wear wig or if you barb scoda o
make i jam better first i no lie i go spoil you
girl if i go gbobal o
cos i’ve been working for days faji for night
omo mo ti ni hangover o
sho dè mà gbè lo lè
if i don high, make i no go slap soldier
i like the melody wey dey for your soundtrack
you giving me vibe wey different from my
ganja
i never see wetin fit make me leave you for
casandra
my baby abeg no use my heart play tiki taka
say my baby hmmm asa hmmm
i wan make you match g wagon (zoom)
make we flex on their grandfather
oko omidan wa ti gbo gbo
you know say money na water
mi o loro pupo lati só
my baby hmm asa hmm
i wan make you match g wagon (zoom)
clear road for my baby oo
obianuju nwa baby mo
i go carry your matter like ngbo ngbo o
mark my territory no one near my zone
Random Song Lyrics :
- poesia e violão - mc eletro lyrics
- лего (lego) - happyk1d lyrics
- bilirəm (solo) - brilliant dadaşova lyrics
- vorrei essere come michelle comi - audiofollia.it lyrics
- in impossible order - anal stabwound lyrics
- la vie est belle - wulf lyrics
- wherever we go we go together - electric bloom lyrics
- innadream *hg wells freestyle* - 1990morgue lyrics
- мой воздух (moy vozdukh) - elsuel lyrics
- diva - savinyo lyrics