
dance - sean tizzle lyrics
caroline na you dey do me the something
oya gba ko je
you’re the one that i’m feeling o
abc so easy like abc
that’s why you
dey always understand me
s*xy lady o
mo like bo se’n redi
sugar honey o
jowo ko fi’be han mi
jowo ko fi’be han mi
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
do shakara like it’s your birthday
elepepe
we go s’ope sey we see the next day
i thank you baba for giving me this girl
s*xy lady o
mo like bo se’n redi
sugar honey o
jowo ko fi’be han mi
jowo ko fi’be han mi
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
i like, i like, i like
thе way you dey tell me
baby raga bo mi
ololufе mi
to’n lana ko mi
na you dey give me the something
wey dey tanana me
na you dey cause the ginger
wey dey wahala me
caroline na you dey do me the something
oya gba ko je
you’re the one that i’m feeling
abc so easy like abc
that’s why you
dey always understand me
ba mi jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
jojokijoki
Random Song Lyrics :
- gassin - young juve lyrics
- they wrong - nvdes lyrics
- colosal - atto and the majestics lyrics
- ibururu - sema sole lyrics
- 1x1 (a capella) - social repose lyrics
- ghost town - tyler booth lyrics
- corners - early riser lyrics
- 2 seater - offtop lyrics
- believe them the first time - the tellways lyrics
- korea (remix) - zerøn lyrics