
orekelewa - segebami lyrics
she love me love me love me tenderly ore leave my baby alone
she love me love me love me jejely aproko leave my baby alone
i found her you no dey oya go find your own dem plenty brother
leave my baby alone
ewá wo bí olúwa mì tisé i can′t hide wetin my eyes dey see
dúdú osùn wò bí olúwa mí tisé òrékeléwà baby o baby
ewá wo bí olúwa mì tisé i can’t hide wetin my eyes dey see
melanin wo bí olùwa mí tisé sę òrékeléwà ewa baby o baby
my sweety sugar honey follow me no dey hear wetin people dey talk
everyone needs somebody to love them o never fear i go give you my
heart we go buy cars we go build house and we go born babies dem
go go school brother go call his friends(yes)aunty go call her friends
(yes) and everybody go chop
ewá wo bí olúwa mì tisé i can′t hide wetin my eyes dey see
dúdú osùn wò bí olúwa mí tisé òrékeléwà baby o baby
ewá wo bí olúwa mì tisé i can’t hide wetin my eyes dey see
melanin wo bí olùwa mí tisé sę òrékeléwà ewa baby o baby
ewá wo bí olúwa mì tisé i can’t hide wetin my eyes dey see
dúdú osùn wò bí olúwa mí tisé òrékeléwà baby o baby
ewá wo bí olúwa mì tisé i can′t hide wetin my eyes dey see
melanin wo bí olùwa mí tisé sę òrékeléwà ewa baby o baby
Random Song Lyrics :
- dukha diyera - the edge band lyrics
- she - lhg lyrics
- back and forth - lil mouse lyrics
- smother - guccihighwaters lyrics
- bumming along (demo) - ramones lyrics
- toronto - bloody hawk lyrics
- zikuphi - bakhothe mzee lyrics
- young rich - realvinny lyrics
- hate me* - summrs lyrics
- despite the night (fancy colors remix) - sondre lerche lyrics