
umbrella - sent silver lyrics
oh my umbrella
oh my umbrella
with your likkle whining you carry my heart
oh i don surrender
with your different type of love
you don make a gangster fall
e be like say my brain wan turn
never felt this way before
if i nor see you war
baby what we waiting for
say all my guys dem don dey talk
say wetin you don gimme chop
baby baby mi jowo
baby nor lemme comot
baby
mase fi mi si le lo
mase fi mi si le lo
mase fi mi si le lo
baby o
fi me si le lo
fi me si le lo
mase fi mi si le lo
i got you baby nor fear
dem judge you but i nor care
mathematics wey me i nor know
na only you fit to solve dem
i nor fit let you down o
don’t like it when doubt o
’cause you know
you know
you know that
if i nor see you war
baby what we waiting for
all my guys dem don dey talk
say wetin you don gimme chop
baby baby mi jowo
baby nor lemme comot
baby
mase fi mi si le lo
mase fi mi si le lo
mase fi mi si le lo
baby o
fi me si le lo
fi me si le lo
mase fi mi si le lo
Random Song Lyrics :
- heureux en amour? - robert charlebois lyrics
- music for love - stevie hoang lyrics
- defeated - refused lyrics
- gastéropode mécatronique - feniks amer lyrics
- corn flakes - polysics lyrics
- de narices - dikers lyrics
- nothing in common - a1 (band) lyrics
- старшая тирания (elder tyranny) - ирен (iren) lyrics
- voice of grace - lyrico lyrics
- shou helou | شو حلو - ziad bourji lyrics