don’t let me go - shvka lyrics
[verse]
angel olohun
baby, omo
your waist
olohun
jejely jeje
olohun
gan gan
wey you dey carry
pack am jeje
girl you dey sweet pass suga
omo, body dey sweet like kpomo lomo
make i dey chop no be demo omo
[chorus]
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t lеt me go
don’t let me go
don’t lеt me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
verse
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
omo to fine
to tun gbona
(fine girl wey still hot)
na you dey buss’ my medulla
(na you dey make me go crazy)
iwo nikan lo mo mi dara
(na only you sabi me well)
omoge mi, ko ma lo rara
(my baby, no ever leave)
baby no fear
i go stand by you
no go ever leave
nah me and you
if wahala come
we go push am go
nothing fit break
wetin’ god done do
forever yours
chorus
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
baby, i’m forever yours
tell me say you need my love
baby we go move as one
hold me like you no go run
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
don’t let me go
don’t let me go oh
don’t let me go
oh oh oh oh oh oh
Random Song Lyrics :
- blackrock - richy mitch & the coal miners lyrics
- the release - kobold lyrics
- amore a prima vista (bossa & jazz version) - simona molinari & papik (ita) lyrics
- sosogda ii [prod. by cxsar] - tinett (ru) lyrics
- l@buba - экстзи (ecstzi) lyrics
- кольца змей (rings of snakes) - witçh blade lyrics
- leave me lone - king2eus lyrics
- don't tell me (what love can do) [2023 remaster] - van halen lyrics
- tamale - gabriellag21 lyrics
- a supposedly fun thing i'll never do again - burnt island lyrics