
angelina - simi lyrics
[verse 1]
oh no; oh no, oh no
where you dey since yesterday eh eh?
i find you go angelina place
she say you dey with another babe
i see say you don start again
[hook]
you carry one girl, i lerrit go (oh oh oh ohhh)
you carry two girl, i say okay
you want dey carry am go; no be so
i’m gonna have to let you go
[chorus]
cos’ i don’t want another angelina
i remember you with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
oh no; i no want another angelina
you do me strong thing with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
oh no; oh no, oh no
oh no, oh no
[verse 2]
who be that wey dey call your phone?
you think say me i no know oh
you save her number as panel beater
ah, when i know say na carolina (carolina)
[hook]
you carry one girl, i lerrit go (oh oh oh ohhh)
you carry two girl, i say okay
you want dey carry am go; no be so
i’m gonna have to let you go
(chorus)
cos’ i don’t want another angelina
i remember you with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
oh no; i no want another angelina
you do me strong thing with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
oh no; oh no oh, no no no no no no no no
can you hear me? oh no, no oh oh, no no no no
[verse 3]
eh aih; if you say you want follow all the babes for the area
(ah ah ah ahhhh)
make you follow them, i don’t care (oh)
no be me oh you go k!ll oh
so, i really got to let you go
[chorus]
cos’ i don’t want another angelina
i remember you with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
oh no; i no want another angelina
you do me strong thing with angelina
wetin my eye see with angelina
i no want see am again
[verse 4]
na your fault oh, why you mess around- angelina
i don’t know how you let me down- angelina
oya, carry your wahala go oh- angelina
i no want see am again
i don try, no be small thing oh- angelina
angelina, you can have him oh- angelina
wetin you do me with angelina
i no want see am again
oh no oh; oh no, oh no
oh no ohh
Random Song Lyrics :
- every girl - allah-las lyrics
- october skies - pearl street lyrics
- 和平分手 - 張詒博 lyrics
- life afraid - set it off lyrics
- po nabika - mike kalambay lyrics
- wet aquafina - tink lyrics
- youth - leeloo love lyrics
- private diane - death threat lyrics
- another life - ingrid michaelson lyrics
- lose control - matt simons lyrics