
story story - simi lyrics
can you see me now
[verse 1]
born in ojuelegba oh
just like wiz but on another street
ajebo in the ghetto
yeah
i only learn how to hustle right after university
up all night making demos
i say mama i don’t wanna do no 9 to 5
when i sing song me dey feel alright
and everyday i be recording covers make ? hear am
i shaa hear am
i go to bed at 4 wake up at 6
i’m begging my producer friends for beats
yeah i pay my dues
yeah i pay my dues
me no accept defeat
[chorus]
this is my sto ooo ry oh
and i’m give god the glo oo ry oh
nothing fit to quench my firе
till i retire
oh what a beautiful journеy
i got my god and simi army
so i go dey oh okay
[verse 2]
back in the days when i sang dem gospel songs
oh boy it was tough oh
10k on a radio, 10
some say me no sing style wey go fit blow
thank god for god oh
now i’m singing to millions
i say
daddy i don’t wanna do no 9 to 5
when i hold mic me dey feel alright
anytime you hear me sing song wey you like
you no say me don write am 5 or 6 times
done so many, so many shows for free
dem pay with exposure, i still stay loving
yeah i pay my dues
yeah i pay my dues
no disrespect me
[chorus]
this is my sto ooo ry oh
and i’m give god the glo oo ry oh
nothing fit to quench my fire
till i retire
oh what a beautiful journey
i got my god and simi army
so i go dey okay
[outro]
i go dey okay
go dey okay
i go dey okay oh
nothing fit to quench my fire (fire, fire, fire)
till i retire
oh what a beautiful journey
i got my god and simi army
so i go dey oh okay
Random Song Lyrics :
- trouble - kari faux lyrics
- i know it's a sin - jerry garcia & merl saunders lyrics
- dim my light - lyrica anderson lyrics
- 月に吠える (howl at the moon) - ヨルシカ (yorushika) lyrics
- be okay - lute lyrics
- honest - arks lyrics
- effort (feat. anna-sophia henry) - daily squad & gonan lyrics
- 13 steps to stockton - four stroke baron lyrics
- счастье в простом (happiness in simplicity) - loc-dog lyrics
- let me stay today - ronnie dove lyrics