
woman - simii lyrics
verse 1
woman don suffer o, lowo everybody
suffer suffer for world “aamen”
enjoy for heaven
man no like woman, woman no like woman
she no be like water “water e no get enemy”
pre*chorus
if woman no wan marry o “she no be woman”
if woman no wan carry omo “she no be woman”
if she no get man 4 side, dey go dey push her on aside
and eventually o, dem go suffer suffer woman
chorus
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
woman woman woman, n0body be like woman
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
woman woman woman, n0body be like woman
verse 2
na so so submission o, shey we get assignment
suffer suffer for world “aamen”
enjoy for heaven
but you no pay attention, to the intimidation she dey face dripnaija
she no be like water “water e no get enemy”
pre*chorus
if woman get confidence o “she no be woman”
woman get money won ni ashewo ni “she no be woman”
if she no get man 4 side, dey go dey push on her aside drip naija
and eventually o, dem go suffer suffer woman
chorus
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
woman woman woman, n0body be like woman
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
i never talk finish, i never talk finish (i never talk)
woman woman woman, n0body be like woman
outro
aamen!!! aamen!!!
woman woman woman, n0body be like woman
aamen!!! aamen!!!
woman woman woman, n0body be like woman
Random Song Lyrics :
- olvidarte \3 - kaylorrrr lyrics
- mängumaailm - sõpruse puiestee lyrics
- here comes the weekend - tim burgess lyrics
- over again - last day before holiday lyrics
- iron bar motel - slave raider lyrics
- фиджи (fiji) - diamondset lyrics
- suave - miguel praviz lyrics
- que sea su voluntad - ezttereo lyrics
- 差異 (difference) - あたらよ (atarayo) lyrics
- ondört 2 - ref74 lyrics