
don't say much - skales lyrics
[intro]
it’s ohk
[pre*hook]
the kind of life i was living back then
i reminisce but i never go there
i reminisce but i never debe
i reminisce but i never
i lost some family, i’m still losing friends
’cause of the rules wey me i no bend
but then again, me i don’t pretend
say me i send them never
[hook]
baby baby oh no no
i was living like an otondo
always looking like an olodo
like an artiste wey no get promo
i dеy ride solo
baby morogo
they say follow person wеy know road
i follow person back then i miss road
free me free me make i dance k*nt*, i don jogodo
[chorus]
eh eh eh eh eh eh eh
all i wanna say is that they don’t really care that much
oh oh oh oh oh oh oh
pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
eh eh eh eh eh eh eh
i wan get money like elon musk
that’s why i always don’t say much
i get to work yea
[verse]
no dey whine me o, no dey whine me o
this kind matter dey precise o
for my mind o, i go shine o
bad energy i decline o
friends and foe tried to spoil my show, ahn
dey do me rigimanro, ahn
dem downplay my glow, ahn
but me i carry ogo o
[pre*hook]
the kind of life i was living back then
i reminisce but i never go there
i reminisce but i never debe
i reminisce but i never
i lost some family, i’m still losing friends
’cause of the rules wey me i no bend
but then again, me i don’t pretend
say me i send them never
[hook]
baby baby oh no no
i was living like an otondo
always looking like an olodo
like an artiste wey no get promo
i dey ride solo
baby morogo
they say follow person wey know road
i follow person back then i miss road
free me free me make i dance k*nt*, i don jogodo
[chorus]
eh eh eh eh eh eh eh
all i wanna say is that they don’t really care that much
oh oh oh oh oh oh oh
pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
eh eh eh eh eh eh eh
i wan get money like elon musk
that’s why i always don’t say much
i get to work yea
eh eh eh eh eh eh eh
all i wanna say is that they don’t really care that much
oh oh oh oh oh oh oh
pocket never empty, take a look at my cup, e dey rush
eh eh eh eh eh eh eh
i wan get money like elon musk
that’s why i always don’t say much
i get to work yea
Random Song Lyrics :
- doing the most - 21prado lyrics
- annie - da ren lyrics
- phoenix - markusphoenix lyrics
- torrente - filipe catto lyrics
- laissez moi - ramco lyrics
- отпусти (let go) - lizer lyrics
- velho romântico - julia blood lyrics
- pistol - ian maverick lyrics
- mistletoe and wine - gregorian lyrics
- być jak biggie smalls - tusz na rękach lyrics