
e don burst - sola x lyrics
[intro]
sola x again na na na na ah
fire
[verse 1]
madam call ekaete
ekaete na who give u belle ay?
ekaete look oga
madam para as ekaete
ekaete dey look oga for face
chey! oga no fit yarn, ay
[pre*chorus]
wahala be like bicycle everybody dey enter
no be every door wey open oga you must enter
if you want to cross the road look well before you enter
oga, na one chance you dey entеr
no do weytin you know say
if madam do you e go pain you o
no do weytin you know say
if oga do you е go pain you o
[chorus]
e don burst o
e don cast o
yawa don gas o, ay
and e no jell o (lalalalalala)
e don burst o (lalalalalala)
e don burst o! (lalalalalala)
the matter don cast o!(lalalalalala)
and e no jell o, ai
[verse 2]
see the story e no sweet o
andrew no well dem say andrew need blood
doctor say call the father to donate blood
papa reach there dem say no be him be papa ay, chia!
papa dey look madam na so*so water dey commort him eyes, oh oh oh
see madam don put head for ground, truth has come to light, ye ye ye
[pre*chorus]
see
wahala be like bicycle everybody dey enter
no be every door wey open madam you must enter
if you want to cross the road look well before you enter
madam, na one chance you dey enter
no do weytin you know say
if madam do you e go pain you o
no do weytin you know say
if oga do you e go pain you o
[chorus]
e don burst o
e don cast o
yawa don gas o
ay, and e no jell o
e don burst o
e don burst o! (lalalalalala)
the matter don cast o!(lalalalalala)
and e no jell o (lalalalalala)
ai, see the story e no sweet o (lalalalalala)
e don cast o (lalalalalala)
yawa don gas o (lalalalalala)
ay, and e no jell o (lalalalalala)
the story e no jell o (lalalalalala)
e don burst o! (lalalalalala)
the matter don cast o!(lalalalalala)
and e no jell o, ai
see the story e no sweet o
[outro]
you see the story e no sweet, ai
e don burst o
ay ay! ay!
e don burst o oh~oh~oh~ohhhh oh oh
heh, the story e no sweet ee~ee~ee~ee~ee~ee~ee~ee~eeeeeee
Random Song Lyrics :
- 민족요 (entrance) - lim kim lyrics
- m.o.b. - mobb deep lyrics
- pais e filhos / stand by me - legião urbana lyrics
- alpine - daraja hakizimana or daraja of the coughee brothaz lyrics
- casebasket - jean grae lyrics
- russisch chatroulette - fabian römer lyrics
- gut und gerne - dendemann lyrics
- frente a frente - live - bunbury lyrics
- you feel better when i feel bad - the intersphere lyrics
- the dance of the young professionals - jamie t lyrics