
miracle - sound sultan lyrics
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
for my people from ajegunle to vgc (vgc)
all my people wey know me since (know me since)
you go know say na god wey dey use me
you go know say na god be the music
you go know say na god wey dey make my people hear my jam one timе and loose it
dem dey see it coming now (miraclе)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
oluwa lo gbemi de bi giga ti mo wa
sebi oluwa lo se, sebi no be baba wa
bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
bo’nse rin sale lomo oh, bose goke dem no know
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
dem dey see it coming now (miracle)
now the money coming now (miracle)
if you try to stop it now (miracle)
t’ani fada baba re l’eko
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
awa, sawa? awa, sawa? (miracle)
baba, dara, ara, t’oda (miracle)
looku make you see god miracle
if you see god miracle
how you want to stop god miracle
t’ani baba re l’eko
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
is a miracle working god
i say this my life na miracle, this my life na miracle
ko ni le so fa le jo, ko ni le so fa le jo
i say this my life na miracle, this my life na miracle
ko lele so fa le jo, so fa le jo
Random Song Lyrics :
- freak (live con orchestra) - samuele bersani lyrics
- dziś od rana w stresie - kuqe 2115 lyrics
- glorious retard - gorilla pimp lyrics
- бегу (snippet 23.03.2025)* - mayot lyrics
- escila - carmen sánchez viamonte lyrics
- all my life - the godfather lyrics
- où sont passés les beaux jours ? - pit baccardi lyrics
- pai, pai, pai - miki jevremović lyrics
- и упав на колени (and falling to my knees) - freddy vorobev lyrics
- aldanırım - sıla şahin & samet kardeşler lyrics