
bundle - speezy wyhll lyrics
(intro)
yeah yeah yeah, go
you know how it goes
wyhll, 775 n*gga
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf*ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n*ggas wey dey humble
put calls dem go comе through
now everywhere i turn to
mothеrf*ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n*ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(verse)
put calls dem go…
got to hustle majorly
street e no dey favour n0body
only n*ggas wey dey gbe body
akoi grace, akoi mercy
akoi favour, akoi blessings
make i no go dey relent oh
i gotta make it on my end oh yeah
i get billing wey dey pend oh
so a n*gga gotta spend oh, anyhow
me i gass dey i gass dey ehhh
me i gass hold my side make n0body go revise me
ahannnnnn
(chorus)
now everywhere i turn to
motherf*ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n*ggas wey dey humble
put calls dem go come through
now everywhere i turn to
motherf*ckers dem go taunt you
better sapa never really touch you
steady on the hustle
daily bread abi na fondue
doesn’t really matter i want the bundle
the life we dey na jungle
i want to shatta shatta like a bundle
prolly start a biness for my uncle
i no dey like pride
i like n*ggas wey dey humble
put calls dem go come through yeah
(outro)
put calls dem go come through for you
Random Song Lyrics :
- las to nasz dom - górson x boro lyrics
- part time - stevie rizo lyrics
- wockesha freestyle - j vaughn - wockesha freestyle lyrics
- organiczne związki liryczne - kosa (pl) lyrics
- 懂事 - 管栎 lyrics
- forest fire (interlude) - justin hughes lyrics
- roland garros - olaf.ski lyrics
- tinseltown in the rain (cover) - declan mckenna lyrics
- people change - matt maier lyrics
- i looked away - tedeschi trucks band lyrics