
save my soul - starry twk lyrics
[intro:]
oh my…
oh my god!
[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
[verse 1:]
lucifer dey ask how far
i look god to give answer
i need answer
i dey hear better days ahead but still yet i dey shout god abeg
omo! no raba, but no wahala
i go make am insha allah
i go hammer!!!
many things on top my head, depression time i go to bed
[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dеy come from above (from above)
baba abеg save my soul
baba save my soul
[verse 2:]
normally i no be s*d*st
but crying competition i no need practice
i don high on top caprison
tears on my face but i get happy soul
somebody help me
i don forget say n0body send me
inspiration no come, i for sing reggae
joy is coming but i dey see shege
as you can see, i get plan c
i dey see wetin you no see
i no know wetin worry me
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)
i no get shishi i for call sisi
i dey moshalashi, i dey hear waasi
i no know maybe o wo ori mi
(ahn hum bamu ahn ahn hum bamu)
[chorus:]
ahye ahye ahye
overthinking my mind don dey blow
baba abeg save my soul
baba save my soul
ahye ahye ahye
i dey wait for blessings wey dey come from above (from above)
baba abeg save my soul
baba save my soul
[hook:]
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
cus my superman is losing powers
steady thinking, planning to go learn kung fu
to fight my battles
so i lock myself inside my yara
smoking, drinking
n0body wey i go talk to
what am i up to…
one mind global ent
Random Song Lyrics :
- madness - diring lyrics
- никогда (never) - the serenity (rus) lyrics
- en el próximo big bang - wicho kun lyrics
- the november hunt - jorgelponce lyrics
- cake (club remix) - chris cotter lyrics
- pierdut - dhali lyrics
- 999 neuroses vs uma paranga de 20 - copa lyrics
- thorn (betray my love) - gio orlando lyrics
- let this touch your heart - lex pain lyrics
- на виду (in plain sight) - qudwy lyrics