
enkulenu eyes on you - stonebwoy lyrics
[intro]
all who never know, dem ago know
bhim!
[verse 1]
baba walai, show me, make i see
i want to find my remedy
wetin i go do for love…love (bhim!)
’cause the badman never know…
what to do to get your love
everyday we dey pon road
i want you know say
[chorus]
my girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o
[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
[verse 2]
let me hold you tighter
cyan fi cool, i’m a lighter
gonna love you better
my touch make you feel a likkle lighter
anuh fake, man a real
waan you fi know say every likkle argument seize
nothing can buss up the seal
your love is blind, just my heart can see
[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o
[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
[verse 3]
anuh bore, anuh vex
it be the things you dey do and the works
like journey to the west
i go dey follow you e do like curse
after you, no one next
if it no be you, then n-body else
woman, i bring happiness
everything i dey do no dey end or reverse
[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o
[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
[verse 1]
baba walai, show me, make i see
i want to find my remedy
wetin i go do for love…love (bhim!)
’cause the badman never know…
what to do to get your love
everyday we dey pon road
i want you know say
[chorus]
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o, o
girlie o, girlie o
i want to touch you, touch you
say, make i do anything for you
girl i’m ready o, ready o
[hook]
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
enku lenu, enku lenu
girl — basabasa oo
Random Song Lyrics :
- повёрнутый - siboi lyrics
- therapy session, pt. 2 - dk lyrics
- lost in tibet - lida (u.s.) lyrics
- ridinground - unrebel x johnny chopper lyrics
- the stars of track and field (live) - belle and sebastian lyrics
- three o'clock in the morning - julie london lyrics
- lw7dk a7snlk | لوحدك احسنلك - hiphop soldiers lyrics
- the distance between us - verbow lyrics
- i touch myself - i touch myself project lyrics
- exhale - kemba lyrics