
trypheney - stormexy lyrics
intro
gmg music……. young og on the beat
ah…… ah…. ah
ah…… ah…. ah
ah… juiceboy stormexy one time
verse one
say na because of you wey i getti mouth
dem dey wonder which girl i talk about
i dey tell them something wey dem no fit doubt
if you see my woman, you go leave your woman
hook
(young og on the beat)
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
verse two
i will never ever lie
i will never play your love
even if you faraway
your love gonna make way
i will never ever doubt you
hear the lies about you
even if the sky will fall
am not gonna runaway
hook
i want to show you love
walk down the road
make i show you off
i no do you wrong
no go let n0body do you rough 2x
chorus
haba oh… trypheney
your love dey k!lli person
you’re like a blessing to me
you’re my strength, you’re my energy 2x
young og on the beat…..
gmg music
juicemix…….
Random Song Lyrics :
- приснись (dream) - vspak lyrics
- my child - dark delirium lyrics
- miklo // opdatering 2 (jailhouse special) - miklo (dnk) lyrics
- never surrender - landfall lyrics
- 逃避行 (escape) - イマセ (imase) lyrics
- very rare forever freestyle (clean) - xxxtentacion lyrics
- no es una novela - ryan (arg) lyrics
- scourge - genocide district lyrics
- te deum - william byrd lyrics
- could be love - joey miceli and santino cardinale lyrics