
face me - sunny neji lyrics
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you
face me i face you oh oya
i no go run away oya
rock me i rock you oh oya
na me and you today oya
if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
con knock for my door oh oya
i done open oh oya
the thing wey you dey find oh oya
you go see am oh oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
to gree say na rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you facе me i face you
hold me i hold you
rock mе i rock you
do me i do you do do do
play me i play you oh oya
show me wetin you get oya
today i no go gree oh oya
you don enter my net oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
goat wey k!ll lion oh oya
water don pass e garri oya
rubber challenge e iron eh oya
this one na serious story oya
i say if i dey run before oh oya
i no run anymore oya
the reason i rock and run away oya
na make we for rock another day
so so so so
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you oh
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
if you rock me i rock you
do me i do you
oh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you woh woh woh
if you face me i face you
yeah hold me i hold you ha ha
rock me i rock you
do me i do you oh
woh if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you yes
if you face me i face you
hold me i hold you
rock me i rock you
do me i do you do do me if you face me i
Random Song Lyrics :
- hallo hallo hallo - goge lyrics
- orpavingate - lucas pratta lyrics
- eyes wide shut part 1 - deja vu lyrics
- vs. nachti - julezz tairoh lyrics
- never too late - olivia nelson lyrics
- fire & rain - jake&papa lyrics
- dynamic duo - victims of mungo lyrics
- illuminati - 6ierre & dougie jay lyrics
- mami - wöyza lyrics
- pneumb - what have may lyrics