lirikcinta.com
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

waist (cover) - sway charmz lyrics

Loading...

[intro * omah lay & sway charmz]
ahn*ahn*ahn, ahn*ahn*ahn, ahn (two two two)
(two people something)
she carry for waist (i go dey)
jesu jesu
ahn*ahn*ahn, ahn*ahn*ahn, ahn (sway charmz)
(yeah yeah yeah)
carry for waist

[verse 1 * sway charmz]
ikebe, ikebe, ikebe, e dey shake
omotena, make you whine e your waist (ayy ayy)
how many shots wey the boy fit to take
i get the charmz, dem ah call e me sway (call e me sway)
hale le le le le le (le le)
nah only jah i fit give all the praise
if you dey form na your time you dey waste
any man come i go stand strong

ah
oya send me the locay, as i dey enter say money go dey throw’way
ah, make you no go dey complain
cause, i dey come with my bros ayy
mm, so many girls wey dey come my way and dem carry for face
but, anita come my way cause you carry for waist
[outro * omah lay & sway charmz]
ahn*ahn*ahn, ahn*ahn*ahn, ahn (yeah yeah yeah yeah yeah yeah)
(you) carry for waist
(i go dey) jesu jesu
ahn*ahn*ahn, ahn*ahn*ahn, ahn (jesu uh, mm ahh ahh ahh)
carry for..

Random Song Lyrics :

Popular

Loading...