
hustle - swazer lyrics
[intro]
no be till i get grey hairs before i hustle
no be till my boss na my mate before e touch me
no be till everything don worst before i find way
my hustle starts now
my time is now now
[verse]
try to feel among
destinies differs for this world
it’s now time i find my own
gift wey dey packaged from god (god oh oo)
finally i got mine
applications i see the glow (glow)
with no stress i just dey blow
no be greed this one na my own (oh nonononono)
[pre chorus]
the world is calling me
passion keeps pushing me (oh nono)
haters can say i’m gonna loose it
me know wetin me i dream
i still know wetin i carry for body (for body)
[chorus]
no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oh no)
no be till my boss na my mate before e touch me (touch me yeah eh)
no be till everything don worst before i find way
my hustle starts now (hustle)
my time is now now (yeah yeah yeah yeah yeah)
no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oh no no)
no be till my boss na my mate before e touch me (before e touch me yeah yeah yeah)
no be till everything don worst before i find way (oh oooo)
my hustle starts now
my time is now now (now now now)
[verse 2]
which kind money wey we never see (never see)
which kind risk wey i no fit take (oh no no no)
plot against me regrets plenty
i owe no one so i stay shining (shining)
eyes on my personalities
too much electricity
me no getty time for n0body
i’m focused for where the money be (focus yeah yeah yeah)
[bridge]
if i broke
omo na my concern
if sapa hold me
reflection of my life style (oh ooooooo)
if i broke
omo na my concern
if sapa hold me
reflection of my life style (yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah)
[pre chorus]
the world is calling me (calling me)
passion keeps pushing me (yeah yeah)
haters can say i’m gonna loose it
but me know wetin me i dream (me know no nono)
i still know wetin i carry for body (for body)
[chorus]
no be till i get grey hairs before i hustle (oh no oh ah)
no be till my boss na my mate before e touch me (yeah yeah yeah)
no be till everything don worst before i find way
my hustle starts now
my time is now now (yeah yeah yeah)
no be till i get grey hairs before i hustle (before i hustle oo)
no be till my boss na my mate before e touch me (oh no no no no no)
no be till everything don worst before i find way
my hustle starts now
my time is now now
(now now now now yeah yeah)
ooooooooo
oh no no
Random Song Lyrics :
- сверхновая (supernova) - эдуард наф (eduard naf) lyrics
- toujours dans cette melancolie - sopa lyrics
- to say the least - oklasky lyrics
- porcelain (nxghtshade remix) - baby bugs lyrics
- desierto - secilef lyrics
- te fuiste - omar rodriguez (mx) lyrics
- οι δεκαπέντε (αμνηστεία 64) - dionysis savvopoulos lyrics
- 샛별 (venus) - hathaw9y lyrics
- bilirim ben - neva (tr) lyrics
- désolée - lynnsha lyrics