
dodge - t.i blaze lyrics
omo aya min ja like a connection lost..
only jah go fit to reconstruct… 7 billion people go dey wait.. but still some people go die poor ..
hmmm. i no pray make be my faith, longtime money chase fit to make a man craze ..
some pain no fit to ever fade …. and sometimes e fit make a man ke
shakira wey no like to think .. all her life on a snapchat meme ..
say nah format to trap dem boys all along who no work no supposed chop …. baby ahhh ooo …
run am today ma dola, komomi ma toyawo ..
tobadun ma tolawo. ehi yaaa ooo steal from devil run to god
no wan see my mate con dey dodge chevy an fa dodge… ehi yaaa ooo
run am today ma dola
komomi ma toyawo ..
tobadun ma tolawo. ehi yaaa ooo
steal from dеvil run to god
no wan see my mate con dey dodge chеvy an fa dodge… ehi yaaa ooo
ehiii yaaa oo opolo ni mo fin dagbo…
tanin baro, 2019 i dey crack code
alagbako.. ki ori maje kemi bato i dey battle many battle many wars on a low i dey battle base on one or two kpolokpolo kpolo kpolo, idi bi bomu bomu shoni kolu?
no be your girl nah your turn as i dey find way majensonu, timoroun todun, emi ole gbo boda. paulu as i dey find way majen sonu …
run am today ma dola, komomi ma toyawo ..
tobadun ma tolawo. ehi yaaa ooo steal from devil run to god no wan see my mate con dey dodge chevy an fa dodge… ehi yaaa ooo
run am today ma dola, komomi ma toyawo ..
tobadun ma tolawo. ehi yaaa ooo steal from devil run to god …
no wan see my mate con dey dodge chevy an fa dodge… ehi yaaa ooo
Random Song Lyrics :
- condenados al silencio - kaleya lyrics
- так ждёшь (you waiting it so much) - haretsu lyrics
- dat dreacu - luis (rom) lyrics
- love & drugs - yake444 lyrics
- belong to you - eleven nights lyrics
- 녹아들어 (melting) - jin min ho (진민호) lyrics
- on suite - greenslade lyrics
- suspect - prxfesor lyrics
- кома (coma) - билборды (billboards) lyrics
- sebičan - koejove lyrics