
truds - t.ollyvar lyrics
when you telli truth dem go talk say you lie
i don’t know
when you con dey lie, dem go say na truth o
see i don’t know o
if you like ride, like range rover
or you swing yourself, likey jangilova
them go still no believe you
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
when i tell my truths eh
why you no believe
why you no believe
why you no believe
that i’m falling for you o baby
that is all my assurance for you o
say becos i fine
no mean sey i lie
say becos you fine
no mean sey you try
baby hold my hand, walk let’s go o
baby don’t stay faraway
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
when i tell my truths eh
why you no believe me
why you no believe me
why you no believe me
fine girl… no mean say she getti bobo
fine boy…. no mean say he getti girshie
gucci gucci yeyeye … no mean say he getti money
oloopa o, no mean say e getti uniform
(extras)
t.ollyvar eh
(extras)
when i tell my truths eh
when i tell my truths oh no no
when i tell my truths eh
oh ohhh oh ohhhh
why you know believe
Random Song Lyrics :
- i need it - custom paper drawings lyrics
- the fighter - chad brownlee lyrics
- crush* - goon des garcons* lyrics
- flowers - haize lyrics
- 고칠게 (i'm gonna change) - woody (우디) lyrics
- ростовские янки (rostov yankees) - n1nt3nd0 lyrics
- por aí (versão do compositor) - vicky gab lyrics
- onde jesus mora (playback) - cassiane lyrics
- реп шмеп (rap shmap) - crystalclone, encursie lyrics
- all my loving - negro pop lyrics