
left me - t.turner lyrics
it’s a normal thing when you don’t pick you call
but 99 missed call why you no dey pick your call
you dey make man dey think
omo as i dey give you love tell me shey e no just dey enough
finally i found the one for me ehh
who would give me this loving
everyday every night x2
i be feeling alright my dead heart be feeling alive eh
shebi na ex sey i no go find better ehh
now i’m feeling loved with my best ehh
everyday every night x2
i be feeling alright my dead heart be feeling alive
rain rain rain rain pls go away ehh
can you pls kindly come another day
little lovers just wanna play and play
just wanna chill and vibe all summer
hallelujah for this my baby ehh
lady don take me go heavenly ehh
can’t resist the urge to dey shalaye
on matter wey concern my baby ehh
Random Song Lyrics :
- turnaround - black corvus lyrics
- low - lxse & ibleach lyrics
- no trust - madchild & obnoxious lyrics
- idkwt - tsu surf lyrics
- my only wish (this year) - tia kofi lyrics
- i'm glad you're evil too - rachie lyrics
- of garland bright - ronnie martin lyrics
- niagara falls - metro boomin lyrics
- way too long - aram lyrics
- you're no daisy at all - twelve gauge valentine lyrics