primary time - t-world lyrics
[intro]
eh!
way time
t*world baby
lock d.diaryz out
[verse 1]
baby mi omolomo mi
ta lo fe omo mi
oya sare wagba omo meji
i need some primary time
dem won make mr money cry time
try taking me down na your fault
even my brother go say he retire
[pre*chorus]
shebi na we be the boyz
abi na you be the boyz
this your body is intentionally
i dey pray for model taskrisk
if you try ask my papa
if i dey smell shey it go count?
no do slaga for my boyz (like my boyz)
wine your body in my poss (nwe poss)
[chorus]
i love you say i go tire
but this is my primary time
my primary time starts now
i no go betray you right now
abeg customer dey find out
just give me my number o2zyr
ppppppp right now
[post*chorus]
make i rock now
i go fly am now
shake your bakand
you gimme fire
shepe fire
water n garri
people dey vex now
i wan loud am (loud am!)
gimme my power
power for my power
trouser don cash out
[verse 2]
you dey with me
my primary time is over shut up
you kicked the heet of me
why?
mr musa say all this girls like to water
one bite she dey scream shawty
one yam she dey take muddy
i find my sp*ce
give am place everbody raise
put it up in the air let your voice be heard
now go to far i no like wahala
trouble no like wahala make my timing
[pre*chorus]
shebi na we be the boyz
abi na you be the boyz
this your body is intentionally
i dey pray for model taskrisk
if you try ask my papa
if i dey smell shey it go count?
no do slaga for my boyz (like my boyz)
wine your body in my poss (nwe poss)
[chorus]
i love you say i go tire
but this is my primary time
my primary time starts now
i no go betray you right now
abeg customer dey find out
just give me my number o2zyr
pppppppp right now
Random Song Lyrics :
- diabla - ryan bena lyrics
- get out! - iron (rock) lyrics
- pop off. freestyle - chang lyrics
- addictive sins - tuxx lyrics
- persian rugs - derek knives lyrics
- я - это ты (i - it’s you) - asmodeu squad lyrics
- stay - shelf-life lyrics
- if you need someone - audrey wheeler lyrics
- drive - og sunrise lyrics
- código distinto* - sync lyrics