huzzle go pay - tee dex ft real kaywise lyrics
intro:
(huzzle go pay ehh eh ehh eh / huzzle go pay ehh)
verse 1
no be small things, i dey huzzle everyday
no time to slack, no time to play
huzzle go pay, na wetin dem dey say
late*night grind, early*morning rise
from nothing to something, omo i dey try
huzzle go pay, still i touch the sky
chorus
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay)
huzzle go pay (huzzle go pay) he he he
huzzle go pay, he he he he he
verse 2
huzzle go pay ni mi se takun
tori mo ma make e mi okaju
(rapping…)
chorus
huzzle go pay (repeat)
verse 3
huzzle go pay no matter the weather
you go see am, everything go better
no lose guard, just stand your dream
huzzle go pay, e go be like film
somo to ju tiri ni street
mo sa nile to find my peace
huzzle go pay, i no retreat oo
money go come ’cause i believe oo
chorus
huzzle go pay (repeat)
outro
huzzle go pay ni mo se takun (takun) – 2x
tori mo ma make e mi okaju (kaju)
chorus (fade)
huzzle go pay…
Random Song Lyrics :
- ojitos chiquititos - ryan castro & peso pluma lyrics
- сколько мне надо (how much do i need) - dioxin lyrics
- personal hell - elmobo lyrics
- bustóvio jó - victor tavares lyrics
- work - shobee lyrics
- elimi tuttuğunda yaşıyorum, rüyamda - deha & deniz rhode lyrics
- chipping mill - turnpike troubadours lyrics
- cactus - colm daly lyrics
- love, in itself [demo version] - martin l. gore lyrics
- rodeo drive - tory lanez lyrics