industry brothers - teejayboy lyrics
[intro]
chochocho
no dey pay pay pay
yeah
[verse]
psquare time was like mad oh
number one artist then imagonu
anywhere they enter men dey k!ll ya (men dey k!ll ya)
then tekno come rain like missiles oh
flavour nwamama been kiiling ya (he been k!lling ya)
phyno bad baddo imagonu
[chorus]
olamide tuo
carry fireboy
carry adekunle
carry oduduwa
carry asake
asake carry fire
then oduduwa take over imagonu (number one)
[verse]
brothers me i no fit comprehend oh
we had the time but wе let it go
time they say wait for n0body
olamidе come carry go
carry go far away (come carry go)
carry go far away
carry go far away (they no dey tell person)
carry go far away
psquare time was like mad oh
number one artist then imagonu (those days dem brothers na beast)
anywhere they enter men dey k!ll ya (men dey k!ll ya)
then tekno come rain like missiles oh (alhaji tekno)
flavour nwamama been kiiling ya (he been k!llling ya)
phyno bad baddo imagonu
i feel pain oh
why?
we had the time but you let it go
can’t understand why you let it go
a tree can’t make a forest you know?
you gotta bring your bros in da game
song sang in yoruba dey blow casa
we be one naija only inside paper
tribalism na the sandpaper
you gotta buckle your game
double your game
play your game
you gotta tight your game
[chorus]
olamide tuo
carry fireboy
carry adekunle
carry oduduwa
carry asake
asake carry fire
then oduduwa take over imagonu (number one)
carry fireboy
carry adekunle
carry oduduwa
carry asake
asake carry fire
then oduduwa take over imagonu
yeah
[end]
Random Song Lyrics :
- nelpon kamu - gamal gandhi lyrics
- little girls - momus lyrics
- not around - røguenethvn & joshua francois lyrics
- miserable - bry lyrics
- télé réalité - frakzy lyrics
- drug abuse - bxth lyrics
- beijar na boca - claudia leitte lyrics
- crudelia de mon* - kinder garden lyrics
- everybody knows - sℒen lyrics
- save it - emika lyrics