melody - temala lyrics
gangsta mala, mala kuti
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
money on the phone (money)
who am i to blame? (oh)
i dey my lane (oh)
mala maintain (oh)
money and fame (money)
power pass lane? (oh)
power pass shame? (oh)
power pass pain? (oh)
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
millions dey to make
i dey on relay (oh)
i no come play (oh)
e dey my brain (oh)
we dey orile
selling plantain (oh)
i no complain (oh)
i dey my lane (oh)
i dey wales (oh wales)
me and my kolo
me and my kolo
me and my kolo
we dey on soft (on soft oh)
i dey 100 (oh 100)
i dey on them
on them
on them
on them
mala on deck
anyone i do dem go hala (hala)
mala too sabi na wahala (wahala)
anyone i do dem go para (para)
mala wan go kampala
spell on me
oh oh oh
spell on me (nyewo)
melody (oh oh)
anyone i do dem go
mala too sabi na wa*
anyone i do dem go
mala wan go kam*
Random Song Lyrics :
- closure - caskets lyrics
 - eu odeio fififofoca - yung exu lyrics
 - borte gone - steven fendy lyrics
 - bora bora - rondomontana lyrics
 - 123 dance - chanyeol lyrics
 - ona - mlodyskowyr lyrics
 - おそうしき (the ghost in my memories) - 電ǂ鯨 (denkiqujira) lyrics
 - let it pop - jayjay joshua lyrics
 - сама знаешь (you know it yourself) - aster (rus) lyrics
 - ice - rxyx lyrics