
pareke - teni lyrics
ogogoro be like woman o
if you shak am you go high o
dr dolor entertainment
wetin shak woman pass o
na money money
wetin shak man pass ooo
na ikebe o ikebe o ikebe o
oya baby pareke
everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
in the luku dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey parеke
for okota dem dey parеke pareke pareke
give me sweet palmie
i want taste your palmie o
wey the dance wey the party o
i want to dance and faaji
who feel dance show me now now now
where dem dey show me no now now
who get craze show me now now now
where dem dey show me now now now
eypanji prokoti
e say teniola baby roll waist
eypanji prokoti
e say teniola baby roll waist
wetin shak woman pass o
na money money
wetin shak man pass ooo
na ikebe o ikebe o ikebe o
oya baby pareke
everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
in the luku dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke
this ikebe go put you for trouble
omo stop to dey fumble o
if you talk to much you go mumble o
my ikebe you go stumble o
you go dey do like a paraga person
you go dey start to dey waka like a paraga person
you go dey drink like a paraga person
start to dey move dey misbehave like a paraga person
eypanji prokoti
e say teniola baby roll waist
eypanji prokoti
e say teniola baby roll waist
wetin shak woman pass o
na money money
wettin shak man pass ooo
na ikebe o ikebe o ikebe o
oya baby pareke
everybody start to dey pareke
for isolo dem dey pareke
in the luku dem dey pareke
for unilag dem dey pareke
everywhere dey dey pareke
for enugu dem dey pareke
for okota dem dey pareke pareke pareke
ileke fe jabo fe jabo
bebe to n gbona to ngbona
ileke fe jabo fe jabo
bebe to n gbona to ngbona
ileke fe jabo fe jabo
chilli
dr dolor entertainment
Random Song Lyrics :
- most regressed (g@tc) - 2022 remastered version - tedonthebeat lyrics
- avirex leather - huey briss lyrics
- позвони (call me) - coldtranq lyrics
- something beautiful - svrcina lyrics
- птица (bird) - приду во сне (pridu vo sne) lyrics
- make it today - live at the newport music hall - adam paddock lyrics
- angel of the light - 山下達郎 (tatsuro yamashita) & alan o’day lyrics
- celebration - blvk h3ro lyrics
- brillante sobre el mic - fito páez & ángela aguilar lyrics
- asante baba remix - rosa ree lyrics