
caro - tml vibez lyrics
intro
en en en
enter!
enter!
tml vibe boy
verse 1
dagbana biti bella
moti shamayan do me better
obe todun ni mofe la
nigboro i be story teller
pawon boy parapara
alao so easy akala
shawty use kayamata
for your matter i go show them my pattern
chorus
caro, caro na you me shadow
when i shado sebi mo sey h*llo
n*gga f*gbo
fi energy pawo
hawk your hustle bi tapioca o
tell the saro no more sorrow
i dey hustle man no dey gawu
timi dawo wonma sawo
lati gbawo we no go far o
verse 2
bisimilai mo fi bere
wait for my og’s, pe molowo…
awusubulai mofi bere
make i no see things wey pass my age yeah
money i no see make me no lie
even for the lifestyle me i fortified
working billionaire before me i 35
my shoe no fit size you even if you try
omo, i no fit lie, gangster on a side i dey bomb many site
i dey shoot on site
omo leftside
take it outside
seri seri sign
omo i be super shine
chorus
caro, caro na you me shadow
when i shado sebi mo sey h*llo
n*gga f*gbo
fi energy pawo
hawk your hustle bi tapioca o
tell the saro no more sorrow
i dey hustle man no dey gawu
timi dawo wonma sawo
lati gbawo we no go far o
outro
ah ah caro caro
fi energy pawo o
oh ah ah ah
Random Song Lyrics :
- leto je - lena kovacevic lyrics
- crazy - the stanfords lyrics
- i want to be invaded - jens lekman lyrics
- hero - reddy redd lyrics
- compassion - paul smith (us) lyrics
- great escape - flight paths lyrics
- linh hồn và thể xác - nguyễn hải phong lyrics
- squad stay lit - shofu lyrics
- people like us - vargas & lagola lyrics
- p.o.p - rollan kingz lyrics