
goated - tml vibez lyrics
[intro]
yo! d
[verse 1: tml vibez]
(ha yeah)
am goated
you dey load when am loaded
talo ni eleba ti o lobe, ah
won o tobe
pawon boy on hundred
to the world am wanted, ah*ah
[verse 2: tml vibez]
awa malo n fun ni under one
men, abi ori lo n ta won
me i no calm (me i no calm)
yeah my therapist paro
e shi ma wabi gbalo o
make n0body come dey totori mi
your baby want to gum body mi
carry me, confirm
yeah mo bad, confirm
yo fam
onome idi e lofa
she dey cause wahala idi e lofa oh ah
[chorus: tml vibez]
omo ma jaye mi ti jesu mafi de
lalale sat*rday ah
na me dey burst their brain na
na me dey pop champagne ah ye
ma jaye mi ti jesu mafi de (jesu mafi de)
lalale sat*rday
na me dey burst their
[verse 3: seyi vibez]
make i run you sharply tell you one story
boiz in my camp pop codine
like two of the girls take poly
one of the neighbor call police
eh eh eh egbami
i go dash you money tobasami
change am for you to ba da mi
wu tang controlling
[verse 4: seyi vibez]
i no cap
i know people omo me i don’t cap
victor osimhen i know daps
masa masallah
i know you want to comment on this post right now
baby denge dey post right now
some bo cardi lori tiktok o n sa pata
awon foolish fellow won m drag mi lori twitter
jesu (jesu)
[chorus: tml vibez]
omo ma jaye mi ti jesu mafi de
lalale sat*rday ah
na me dey burst their brain na
na me dey pop champagne ah ye
ma jaye mi ti jesu mafi de (jesu mafi de)
lalale sat*rday
na me dey burst their
[verse 5: tml vibez]
happy happy boys won o kin singing ladugbo wa
we dey party on
we get money loshe bowa
oh happy boys dem be waiting for my album ah
kele dey yard efiwonle koma bowa
[outro]
yo! dips
Random Song Lyrics :
- honestly - dezsu & notsimmy lyrics
- five brass rings - theory/theory lyrics
- gerçek - rehber lyrics
- give a little - matthew sweet lyrics
- prying eyes - boom forest lyrics
- phantasmagoria cosmos - necronomidol lyrics
- if i fall - miley cyrus lyrics
- outside - aviators lyrics
- everybody - mactheboolas fam production lyrics
- could i have you - akintade lyrics