sapa saló - twigva lyrics
if you want to cut grass e yo
use your cutlass e ohh
ohh ohh as dey see you now, you’re just a farmer
if i want to chase hunger ohh ohh ohh
i go carry anger ohh
of the holy ghost
oya sapa salo
sapa salo
oya sapa salo
if you won to chase lion ohh
make you carry iron ohhh
ohh ohh as they see you now, you’re just an hunter
if i want to chase hunger ohh
i go carry anger ohh ohh ohh
of the holy ghost
oya sapa salo
sapa salo
oya sapa salo
who be sapa?
werey j*pa
who be your dada
sey na that one wey dem call satan?
me i go dey buga
cuz i get a papa
a biggi super father
i’m standing on mountain of fire ehhh
fire dem ooo
fire dem ooo
fire demmmm
anything wey no want my progress
fire dem ooo
fire dem oooo
fire demmmm
every yoke of poverty
sapa kilode
wey dey sup?
you won come dey try to dey knock?
me ah no dey open my door for strangers
even a broken wall, i can’t gog
if you terisi, see the blood
this passover is a must
me i carry the power of the holy ghost
as you see me now, i dey pose
Random Song Lyrics :
- vuela más alto - verdad o reto lyrics
- 그립습니다(missing you) - zia lyrics
- because of you - high class criminals lyrics
- la esperanza frente a mi - danny gokey lyrics
- wing - patti smith group lyrics
- fight my regret - the amity affliction lyrics
- lost without you - victory worship lyrics
- άσπρο πάτο - isvoleas lyrics
- there are seven days - barney lyrics
- nomas decidete - el nono y su banda reyna de jerez lyrics