
ghetto vigilante - uche b lyrics
bam bam
arhn
deedadeey
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
i pray the gees all prosper
if ebi cedi then i’m on that
tell me wetin wey i no fi do
catapult for the vultures
we be on a mission everyday
nah cry small time e go change like this oh yh
running through the city like usain
if you no grind for your last name dem go p*ss on am
a better life a dey search for
so many people try me no respond
my hands tied sef i press on
tell every young k!lly you for get yours
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
ghetto vigilante
free my country
streets abandoned
the risk your man take
i keep it hundred
for the culture
we dey maintain for the culture
ah ah ah ah ah
for my man dem ah
everyday i fight for my man dem ah
for the culture
we dey maintain for the culture
Random Song Lyrics :
- last lesson, be a hero - shoot the girl first lyrics
- ursa - zach freidhof lyrics
- solo ella - jordano lyrics
- tragedi - dhida rapz lyrics
- somone you can love - dillon davis lyrics
- mary shelley - rivertied lyrics
- verschwende meine zeit - who's amy lyrics
- deny that - hairline henny lyrics
- be kind - marshmello lyrics
- if you were me - voilà lyrics