kolo (kolomental ii) - victony lyrics
[intro]
ayy*ayy*hun
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?

[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[post*chorus]
eh*yeah*yeah*eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
yeah*yeah*eh
for where i keep my kolo
na who open my kolo?
na there i keep my kolomental
[verse]
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f*ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim*pim?
normally me i no dey quick vex till you poto*poto my business (ayy, ayy, ayy ah)
ring, ring
see wahala dey call like, “ring, ring”
jobless people dey find wetin do
ogbeni, get the f*ck out my linkedin
which agbero, which conductor?
wey go make me to press my pim*pim?
normally me i no dey quick vex till you poto*poto my business
oh, yeah oh
[chorus]
kolo, kolo, kolo
who open my kolo?
na where i hide my kolo
na there i keep my kolomental
kolo, kolo, kolo, kolo
abi you dey on colos?
wey you open my kolo?
for where i keep my kolomental
[outro]
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
bomboclat, ah call a bomboclat a bomboclat, so who be the bomboclat?
Random Song Lyrics :
- 2 no end - kwamzay lyrics
- spinback freestyle - lee hendrix$on lyrics
- my last cigarette - tim steinfort lyrics
- amnesia - zixxxxxy, baydookoff lyrics
- wszystko co zraniło - edzio & dzakob lyrics
- no voy a volver - mariano barba lyrics
- mørke - wicky lyrics
- the factions of blood and steel - the neologist lyrics
- i hide too much - m1v lyrics
- re:start - inori lyrics