
pier 46 - victony lyrics
[intro]
i get gist for you
(another world)
somebody say they love you
i, i, i, i, i know somebody
[chorus]
hollup i’m on my way, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych*lles to paris, seych*lles to paris
girl, hollup i’m on my way yeah (hun)
girl, hollup i’m on my way yeah, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych*lles to paris, seych*lles to paris
girl, hollup i’m on my way
[post*chorus]
i get gist for you
somebody say they love you
i, i, i, i, i, know somebody
[verse]
oh*no*no*no*no
no worry my babe
if you no get roof for your head
girl you know you got a place in my heart
oh*no*no*no*no oh
e dеy hard make i breathe somеtimes
na your matter wey cover my chest
girl abeg i dey come
so abeg make you free your calendar now
baby give me pencil, na your attention i wan draw
and my gokada go come through or i go send my bicycle
baby you are my truth, and our pikin go too soft
e no go play kpakpangolo, e go ride new bicy—
[chorus]
hollup i’m on my way, hollup i’m on my way
wear makeup for your face yeah, makeup for your face
go from seych*lles to paris yeah, seych*lles to paris
girl, hollup i’m on my way (hun)
[post*chorus]
i get gist for you (hollup i’m on my way)
somebody say they love you (wear makeup for your face)
i, i, i i i, know somebody (go from seych*lles to paris)
girl, hollup i’m on my way
Random Song Lyrics :
- enough (demo) - g-eazy lyrics
- what! - tofustack lyrics
- living in sin - the hyper girls lyrics
- cool, calm & collected - pressa lyrics
- my ou yeah - 1027pharoah lyrics
- primavera eterna - ll negar lyrics
- optimistic - jordan powers lyrics
- my story is told - tyler nicholas casey lyrics
- superr starr - believe it, it's easy lyrics
- 憤世嫉俗 (rebel) - 李杰明 w.m.l lyrics