
favour - vinchance lyrics
[intro: vinchance]
its vinchance
u sabi how e be already
[chorus: vinchance]
once upon a time i got a neighbour
she tell me sey her name na favour (see)
she tell me sey her name na favour (see)
she tell me sey her name na favour
once upon a time i got a neighbour
she tell me sey her name na favour (see)
she tell me sey her name na favour (see)
she tell mе sey her name na favour
i dont know what еlse to do
trynna make this babe my boo
she just look like someone new
as she pack come, that is cool
i dont know what else to do
trynna make this babe my boo
she just look like someone new
as she pack come, that is cool
[verse 1: vinchance]
can’t have enough of her presence she too sweet
i tell ahm directly, she said i got her blushing
i should stop the flattery, the way that i say things
it makes her to wonder for reals, i’m i tripping
i say see the talk you dey talk cus its true b
she said hmmm, you mean it? as we just dey shine t**th
i ask bout her friends, she say amaka and gloria
they went out on time to just to meet with their husbands
and what bout your boyfriends, e sure sey u get 5
she said i’m not serious cus that not the real fact
her past previous ships e don sink and e don crash
for now she dey single
she be loving the way now
[verse 2: vinchance]
the next day i wake up from the journey
favour friends dey outside and the babes just gist
me i wear shirt and nicker and straight to their mist
had a convo, i love that plus i love the mix
they no call me to chop indomie, me i joke
na 3 sachet dem buy and dem take ahm with coke
its a story indeed, me and favour dey flow
and she come be my favourite, me and her come dey close
[outro: mariobeatz]
yeah, baby wassup
how e dey be now?
wassup, you dont wanna come around anymore
you dont wanna come around anymore?
[voice: vinchance]
its vinchance
[chorus: vinchance]
once upon a time i got a neighbour
she tell me sey her name na favour (see)
she tell me sey her name na favour (see)
she tell me sey her name na favour
[voice: mariobeatz]
favour
favour
favour
(its mariobeatz once again)
Random Song Lyrics :
- voli anche tu - collage (it) lyrics
- crash and burn - lexy panterra lyrics
- out there’s the door - ynkeumalice lyrics
- news - hana bryanne lyrics
- şəhla gözlər - elmira rəhimova lyrics
- deficit - exiwillbefine lyrics
- n.a.t.g.o.d. - dååth lyrics
- on this plane to london (live acoustic) - carley ridersleeve lyrics
- chouffe - dardis lyrics
- august - laur elle lyrics