
this year - vision dj lyrics
wey dj vision pon the sound everybody say ah eee
its your boy eaziii
ah ee
oti ma mi volume
aye
charlie leave story
who we for give story
charlie leave story
wey e be god we for give glory
before ah nor dey chop burger
right now ah dey chop burger
ah nr dy chop poder
only mad man dey chop poder
from london to new york
everybody say ah be the koko
and now all the girls see me dem wan to tranfoto
e be blessings on blessings nor be joke o
isa bad day isa bad day
this year we go jolllе
this year we go hammer
this yеar we go jolle
charlie leave story
who we for give story
charlie leave story
wey e be god we for give glory
before ah nor dey chop burger
right now ah dey chop burger
ah nr dy chop poder
only mad man dey chop poder
from london to new york
everybody say ah be the koko
and now all the girls see me dem wan to tranfoto
e be blessings on blessings nor be joke o
this year we go hammer charlie
this year we go buy house charlie
Random Song Lyrics :
- mazzatello - disciple zachariah lyrics
- bupkis - mustard service lyrics
- parody: rags to riches (live) - tony bennett lyrics
- unsaid - trust the mask lyrics
- мультивсесвіт (multiverse) - gonya lyrics
- mr. wick - jb gotit lyrics
- facetime - greg (grc) lyrics
- untitled (demo 2016) - vein.fm lyrics
- spiral - bolu2 death lyrics
- wave - infinite automatic lyrics