that guy - vmerch lyrics
that guy
verse 1
holy water for my headi oo
i beat my chest saying i’m the best you know
stand fit no man dare to contest me oo
can’t reach so you better rest oloun
hook
all of dem
all of dem
all of dem
dem go wild when i drop the anthem
i’m a different being so don’t compare
different being so don’t compare
all of dem
all of dem
all of dem
dem go wild when i drop the anthem
i’m a different being so don’t compare
different being so don’t compare
chorus
vibes on vibes
i’m that guy
shey you know say i dey steady supply
ohh steady supply
shey you know i dey steady supply
vibes on vibes
i’m that guy
shey you know say i dey steady supply
ohh steady supply
shey you know i dey steady supply
verse 2
everyday
elevate
omo na me sey na money i dey chase
and i no get time for yawa
my mind no dey
make you no use
my raba con dey play
k!ller k!ller
mehn i can’t loose
i’m a winner winner
and when i come through
dem ah shiver shiver
dem ah know this
dem been no remember
all of dem
all of dem
all of dem
dem go wild when i drop the anthem
i’m a different being so don’t compare
different being so don’t compare
vibes on vibes
i’m that guy
shey you know say i dey steady supply
ohh steady supply
shey you know i dey steady supply
vibes on vibes
i’m that guy
shey you know say i dey steady supply
ohh steady supply
shey you know i dey steady supply
Random Song Lyrics :
- better alone/who ya gon' call? - young hrt lyrics
- emotka - w!lczek lyrics
- jm weston - crc (be) lyrics
- time waster - syn suitcase lyrics
- стримерша карина (streamer karina) - ivycraft lyrics
- prime cut finisher - fly anakin lyrics
- if you suddenly think of me - english - merobean lyrics
- パレット (paretto) - はしメロ (hashimero) lyrics
- emily (from first to last cover) - yungjzaisdead lyrics
- all the ways - carly rae jepsen lyrics