
miss you like crazy - waje lyrics
i go wait i go wait i go wait
na wetin i don dey say
but i can no longer wait i’m running out of patience
you been telling me telling me say
you go come before i wake
now i don open my eyes for 10 days now i never see you
gradually i dey mad
secretly i dey die
na which dey you dey come oh
boy i really need to see you
cause i no be my self
it’s like e my soul
no dey for my body oh
boy i really need to see you
water wey i put for fire don boil oh (boil oh)
food wey i dey cook for firе don done oh (eh eh еh ehey)
woman wey e carry belle she don born e oh (born oh)
na when you dey comeback o i miss you like crazy
ahn ahn ahn
eh eh eh
ahn ahn ahn ahan ahan
boy i really need to see you
ahn ahn ahn
eh eh eh
ahn ahn ahn ahan ahan
boy i really need to see you
no more winters no summer days
no vacations and no holidays
used to be fun only wey you dey (when you dey)
i tried to reach you to no avail
i hope you ok i hope you safe
just can’t wait to open the door
and na you i see
gradually i dey mad
secretly i dey die
na which dey you dey come oh
boy i really need to see you
cause i no be my self
it’s like e my soul
no dey for my body oh
water wey i put for fire don boil oh (water wey i put for fire oh)
food wey i dey cook for fire don done oh (eh eh eh ehey)
woman wey e carry belle she don born e oh (born oh)
na when you dey comeback oh i miss you like crazy
ahn ahn ahn (why oh)
eh eh eh (why oh why oh)
ahn ahn ahn ahan ahan
boy i really need to see you
ahn ahn ahn (why oh)
eh eh eh (why oh why oh)
ahn ahn ahn ahan ahan
boy i really need to see you
ehehhhheh baby oh
Random Song Lyrics :
- tokens - $waggot lyrics
- entenda o jogo - mc inútil - part. don fyah e jg-mano lyrics
- fly casual - average rap band lyrics
- são paulo - terno rei lyrics
- tha scheme - reptilian god mana lyrics
- nott - yohanna (johanna gudrun jonsdottir) lyrics
- gastibelza (l'homme à la carabine) - georges brassens lyrics
- c’est moi tepu ! [drixxxée remix] - gérard baste lyrics
- voodoo/don't make me - ejmatt lyrics
- from da shadows - velial squad lyrics