
old taker . - wave$tar (ng) lyrics
[intro]
yeah, 6am in egbeda, you get me (we out here)
me and the mandem in the bando, you get me (w$, swagger)
it’s like
mandem ah (chattin)
[chorus]
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
[verse 1]
say that you need omo lasgidi lemme see the credеntials
the bars hit like weed to the mеntals
i get bar trust me i go settle you
who’s that, who’s that with the big back
bisi nah she ain’t tryna chitchat me*me*me
slim thick cute waist i’mma hit that
if broski’s tryna hit i assist dat
iniesta how the mandem ball
told vanessa say we dey tear for mall
i dey cash ego everyday
dem yutes for the bank don too see my face
i*i’ll k!ll bad vibes if e come my way
ego and bad b make e come my way
they didn’t want wavey didn’t want wavey free
now i’m free e go buss ajeh
[chorus]
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
cause i got paper
mandem calling me a old taker
i dey for mainland tryna make this p
naija boy wey dey try make funds
kilo n so if it ain’t ’bout raba raba
all of my mandem bomb
[verse 2]
i go fall your hand if u go whine me
to talk to me dem dey press money (money)
most my man in my bando flee
except for me i be saint obi
cc loading i dey load cc
see me in the function now i’m ot
and it’s “emi lo kan” like presido t
i’ll do it myself i don’t need an og
uni fe pa mi ni but i guide
i been outside tryna tension naij’
professor want to take my life
i no wan read book, f*ck a 9*to*5
pray the music gimme diligent profit
you would’ve thought i was using juj’
how i came on the scene made the og’s suck it (it’s like)
[outro]
it’s like
listen
w$, swagger
mic drop
Random Song Lyrics :
- spazio di un secondo - andrea blanc lyrics
- arms in mine - mya/ee lyrics
- you are what you are - brotherhood of man lyrics
- vd - boucherie chevaline lyrics
- ain't fit to live here - liar thief bandit lyrics
- with your hope (abgt450) (maor levi remix) - above & beyond lyrics
- jaquavis & aaron - ysr gramz lyrics
- destination - roseboy 4th lyrics
- operator (a girl like me) - jayniac jr. lyrics
- твой звонок (your call) - lowly plz lyrics