bo lo lo - wesl1 lyrics
wesl1
this one na gbedu wey dey burse bololo
make ona hold me well before i start to kolo(before i muzz)
that your serious babe wey you dey follow
na bolo wey she be just in case you don’t know(you no go know)
na my song wey you skip now you put me on repeat
help me tap that bros senior man i dey greet(i greet you bros)
do your face well you no dey sh*t
i no dey retreat omo boy who dey breet
plenty money, soft life
na the thing wey i dey crave(cravе)
anini got you covered when it comеs to exchange(anitacoin)
i be shine shine bobo and i get high taste
ugly face fine pocket you know say i dey game
anything i pray for na wetin i go get(amen)
me i go make am i can put it to my chest
i no dey compete i just dey try my best
god see everybody na me wey him bless
anything i pray for na wetin i go get(amen)
me i go make am i can put it to my chest
i no dey compete i just dey try my best
god see everybody na me wey him bless
wey the spark, bring am make i light these bars
rich man pikin go think say na verse
igbo dey my hand i dey puff and pass
na my music dey play i can see they’re glad
oshockemabi shoki
i sabi who no dey and who dey for me
steady on my grind i dey push my p
just like a bird man i wanna be free
i know wetin one kele do me now i dey trip for yansh
me sef i for wife am if she give me chance
for person wey don cast she say make i forget her past
i tell am give me wetin i go use calm down
i too get pepper body
if money enter hand i go wan kolobi
accolades for the people wey dey believe in me
my time is close i know better take am from me
anything i pray for na wetin i go get(amen)
me i go make am i can put it to my chest
i no dey compete i just dey try my best
god see everybody na me wey him bless
anything i pray for na wetin i go get(amen)
me i go make am i can put it to my chest
i no dey compete i just dey try my best
god see everybody na me wey him bless
(chatters)
this one na gbedu wey dey burse bololo
make ona hold me well before i start to kolo(before i muzz)
that your serious babe wey you dey follow
na bolo wey she be just in case you
Random Song Lyrics :
- i want my harp! - mindy3761 lyrics
- muéstrame tu gloria - yvonne muñoz lyrics
- trump - remo conscious lyrics
- versace remix - the homies (rap) lyrics
- doe maar net alsof (rapversie) - doe maar lyrics
- el amor de tu vida - los capi lyrics
- tu risa - olga manzano y manuel picon lyrics
- nothing sweet about me - katy flower lyrics
- vs. ozz [16tel-finale mbt 3] - art (rap) lyrics
- killin' sluts - richard gein lyrics