
jah bless me - wizkid lyrics
[chorus]
jah jah jah jah bless me
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
jah jah jah jah bless me
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
[verse 1]
when i show for the party, see dem dey turn up dey go
when i show for the party, see dem dey burn up dey go
yeah dem know wizzy baby, say i be k!lling the show
yeah dem guys dey for party and then thе chicks dey follow
[chorus]
jah jah jah jah bless me
yеah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
[verse 2]
good people go to heaven
bad people go to h*ll
but where do gangstas go?
i say where do my people go
my people wey dey for zanga, wey no get choice to make the doe
i wanna know, i wanna know
what dah government really gat to say, about the things wey dey happen
i wanna know, i wanna know
what dah government really gat to say
[hook]
my music playing , lou*lati*loud
and the girls dem dey dounce*douti*dance
my ghetto people feeling, they feeling wizzy music everyday
everytime dem see me dema wave
my people playing , lou*lati*loud
and the girls dem dey dounce*douti*dance
my ghetto people feeling, they feeling wizzy music everyday
everytime dem see me dema wave
[chorus]
jah jah jah jah bless me
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
jah jah jah jah bless me
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
[verse 3]
please god, please god i say send me my daily bread
i say don’t put it where it’s hard to find
let my music tell the people story
don’t let my life be a normal story
i wanna live in glory
please god, please god i say send me my daily bread
i say don’t put it where it’s hard to find
let my music tell the people story
don’t let my life be a normal story
i wanna live in glory
to the ghetto youths, drop ya guns
pick ya words, done
gunshots with the bam bam, with the bam bam
international bam, oh yeah
gunshots with the bam bam, with the bam bam
international bam
whoo whoo, yeah yeah yeah
[chorus]
i say my jah jah jah jah bless
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
jah jah jah jah jah bless me
yeah you take away the pain that stay stressing
bouncing about my god wey dey bless me
i say my jah jah jah jah bless me
Random Song Lyrics :
- flowers - pinkiscool lyrics
- only jesus - limitless worship lyrics
- pyaar karo na song lyrics | salman khan | lyricsdhayari - lakhan meshra lyrics
- gallows - mudstompers lyrics
- ice - j coyn drive lyrics
- the pursuit of unintentional humor - oh yeah, the future lyrics
- shine - mark manthei lyrics
- devils & saints - brand new_bhr lyrics
- i wish i were a prostitute again - the magnetic fields lyrics
- rejs (chopped n screwed) - trill pem lyrics