
runaway - woobaby lyrics
woobaby* runaway
she was in a do, when she jumped straight to me
even if it’s far from just what i saw (yeah yeah)
omo ton so (yeah) x2
pepper for my pizza
kuku put the ginger
me i kon dey linger
she fit wear my jersey but i no fit be her lingard
sweeter than tinder, hashtag linda
pass vanilla
chorus
run away peter, run away paul (paul)
where i for see am, make i wake up (up)
biggie latina, wey dey shake bumbum
me i must eat am
rule number one, can you go sloppy
moni no stoppin, baby dont copy
and if even if u know, when u know nothing
you for use your t**th, better do something
don’t hurt me o x2, abeg don’t hurt me, but you’re still tauntin
no worry o, i know h*rny o, i go give u ruger, mr cook that thing
she was in a do, when she jumped straight to me
even if it’s far from just what i saw (yeah yeah)
omo ton so (yeah) x2
pepper for my pizza
kuku put the ginger
me i kon dey linger
she fit wear my jersey but i no fit be her lingard
sweeter than tinder, hashtag linda
pass vanilla
Random Song Lyrics :
- symphony - anastacia lyrics
- sigue esperando ke vuelva [444] - helabroke lyrics
- on the block - 2sdxrt3all lyrics
- beetje licht - dana van bergen lyrics
- из-за тебя (because of you) - narar lyrics
- know your worth/grandma said - nick grant lyrics
- like me - pymel lyrics
- kaftan - egotrue lyrics
- errday - skadi457 & vichy lyrics
- costard-cravate - spetsnaz-black lyrics