
jubilate - wyze unlimited lyrics
ehen, oya now
okay baby tomato
senorita, mi belleza, girl you set my -ss on fire
mi querido, ade ori mi, na you be my heart desire
you resembel ante chidinma domitila
she used credit card to chop my money
i no go send even if you be gold digger
you dey give me kind of love i want
you dey wound me oh yeah, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeeeh
you dey wound me oh yeah, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeeeh
all the things, all the thing wey you do for me (oju ti la si)
all the things eeehehe, oh na na na
all the thing wey you do for me eh, all the things eh eh
oh na na na na
why you love me so i no know wetin i do to you girl
for you to lift me high, oh eh
why you love me so i no know wetin i do to you girl
you turn my life around oh na na
for you love me so i no know wetin i do to you girl
you break me down so sad
see my heart dey beat, beat, beat beat
my mind dey shake, shake, shake shake
now i know you wound meee, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeeeh
you dey wound me oh yeah, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeeeh
this is wyze unlimited, i see you google searching my life
owuro osan mi, ojo ale me i see you google searching my life
my heart dey beat, make me jubilate
my mind dey shake, make me celebrate
my heart dey beat, make me jubilate
my mind dey shake, make me celebrate
e gba mi baby yi fe pa mi oh..
you dey wound me oh yeah, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeeeh
you dey wound me oh yeah, you dey make my body jubilate
wound me oh yeah, oh yeah
you dey sweet me eeh you dey make my body celebrate
sweet me eeeeee
Random Song Lyrics :
- laten gaan - james watss lyrics
- schwerelos - tagtraeumer lyrics
- pin the blame on the donkey - duke fame lyrics
- all i can say is goodbye - tom jones lyrics
- money power respect - travis scott lyrics
- the last time (live at the copps coliseum, hamilton, ontario, canada, march 22, 1990) - grate lyrics
- no piensas en mi - las culisueltas lyrics
- niepoukładany - wac toja lyrics
- ready [aim] fire - jp reynolds lyrics
- three times - ceres lyrics